Lyrics

Edit Lyrics

Hey!
Don't Sleep
Don't Sleep
Wake up
Collect your money
(Collect your money)
Wake up, eh!
Collect your money
(Collect your money)
Wake up
Giddem

Gbe'ra, gbe'ra
Gbe'ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb'owo yáşąn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j'aiye (j'aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

Gbe'ra, Oh Ai
Gb'era o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gb'owo yáşąn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you ooo

You don work, you don try
You suppose to dey fly

Info

Song Name :
Kizz Daniel ft Tekno - Buga
Genre : Afro-Beat
Album : Buga
Uploaded On : 2022-05-12
Uploaded by : Luna Stardust

Share this Music